Loading...

Download
  • Genre:World Music/Folklore
  • Year of Release:2024

Lyrics

This life nor Dey do pass your sef

Na who get money Dey order casket

If e nor Dey sip your Martel

Who nor fit buy Igbo go smoke cigarette

Wait make I play you caset, of my guy and one girl

Love over money nor Dey sup for this earth

Me I Dey find money I ain't chasing no girl

I get before nor be poverty

Nothing I hate reach poverty

Cos man wey nor get money na none living thing

Godforbid I rebuke poverty


You sabi dance, I sabi dance

You sabi move, I sabi move

Oya start to Dey dance start to Dey move

Start to Dey vibe start to Dey move

Oya allow me dance, Allow me move

Allow me vibe, Allow me move

Start to Dey dance, Start to Dey move


Who Dey hustle nor suppose relent

Because this life na step by step

Money nor Dey money go come

Nor mean say make you nor Dey work

Make them Dey go we Dey come

Cos this life no turn by turn


You sabi dance, I sabi dance

You sabi move, I sabi move

Oya start to Dey dance start to Dey move

Start to Dey vibe start to Dey move

Oya allow me dance, Allow me move

Allow me vibe, Allow me move

Start to Dey dance, Start to Dey move

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status