U & My Best Friend
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2007
Lyrics
Intro
E get this my friend e dem dey call am obepayi e
E come dey stay for my house e we bim dey for
Abuja for gbagbalada e the next thing wey I know
Be sey if I tell am make we stroll e go tell sey e
Want to stay I never soji sey sey na my girl be the
Person wey my guy plan to cane and she will go from
Night to today she come dey waka like sey she be
Want again e my heart dey hustle like pipe e na
Wish kind thing be this o
You and my best friend o dey shiroko like sey na fight o
see lyrics >>Similar Songs
More from BlackFaceNaija
Listen to BlackFaceNaija U & My Best Friend MP3 song. U & My Best Friend song from album Evergreen is released in 2007. The duration of song is 00:04:50. The song is sung by BlackFaceNaija.
Related Tags: U & My Best Friend, U & My Best Friend song, U & My Best Friend MP3 song, U & My Best Friend MP3, download U & My Best Friend song, U & My Best Friend song, Evergreen U & My Best Friend song, U & My Best Friend song by BlackFaceNaija, U & My Best Friend song download, download U & My Best Friend MP3 song