Journey
- Genre:Afro Soul
- Year of Release:2024
Lyrics
Hmm umm hmm
Hmm umm hmm
Yeah… it’s dee 1 again
\Many things wey I no wan do but I gats do am, papa & mama I’m sorry oh
Street don change me from good to bad boi just to make dis money o
Journey of the rich no easy, omo iyaami walahi ko ma funny o
When I dey soak my garri and epa, nobody dey see me
Now boi don dey level up, things don dey change why you kon dey hate me..
Na my story be dis brother make u listen and make u dey feel me o
Baba God as u dey run am for others abeg make you dey run my own o cuz me o
Cuz I no fit lusguard ohh oh o
see lyrics >>Similar Songs
More from DEE1
Listen to DEE1 Journey MP3 song. Journey song from album Journey is released in 2024. The duration of song is 00:03:33. The song is sung by DEE1.
Related Tags: Journey, Journey song, Journey MP3 song, Journey MP3, download Journey song, Journey song, Journey Journey song, Journey song by DEE1, Journey song download, download Journey MP3 song