Loading...

Download
  • Genre:Afro Soul
  • Year of Release:2024

Lyrics

Hmm umm hmm

Hmm umm hmm


Yeah… it’s dee 1 again

\Many things wey I no wan do but I gats do am, papa & mama I’m sorry oh

Street don change me from good to bad boi just to make dis money o

Journey of the rich no easy, omo iyaami walahi ko ma funny o

When I dey soak my garri and epa, nobody dey see me

Now boi don dey level up, things don dey change why you kon dey hate me..

Na my story be dis brother make u listen and make u dey feel me o

Baba God as u dey run am for others abeg make you dey run my own o cuz me o

Cuz I no fit lusguard ohh oh o


Journey of a man be like a dead soul, once you’re born as a man you’re in big trouble

Steady grinding everyday hoping for the best so many sh*ts and pains nigg*’s pass through

Everyday grinding like a beast with no rest, brother man and nothing we can do

Brother very soon he go be, u go see but I hope say u dey hustle

I know say E hard now but keep grinding one day, one day walahi e go sup oh

Believe in yourself 0 competition and no mind wetin people go talk oh

Omo iyaami ji o je ma sun, hustle hard ko ye ma dull oh

Once again RIP to the good feelings and people that we lost.


Have been up with my phone since 9:30 everyday grinding brother man ko ma easy

Many sites la bomb ka tori cl to sure, omo iyaami hustle ma gba shenki

U no wan hustle u wan get money so funmi bi o se fera muscle abi bently

As I dey flow hope u dey feel me, money no dey now dem dey ignore me

Emi omo nobody ton hustle lati di somebody, omo iyaami if u no get money u be nothing

Ko ya teti ko gbo nsin

Mo ni o teti ko gbo nsin

Right now I’m feeling like a bad man, my freestyle too dope and u know man

U dey call me your gee still dey hide update from me WTF man ( WTF MAN )

Owo loves koko, owo lo se oungbogbo

Owo lo se ojoro, na money get toto

Ti o ba se oro owo ma pe mi si

Se emi ti moti gone far kon to ri me( oloun )

Ma sere nigba ti e gbe en hustle, later u go talk say u broke..

pele o don di, o mo nothing wa de ri something

Ma fi ile aye e sere koni Owo lowkey ( Lowkey..)

Ti awon omope ti fi oru bomb, on a normal day kon le ma Dan biti hushpoppi

When I dey soak my garri and epa on lowkey brother say nobody dey see me

Now dat small boi don dey level up, things don dey change brother why u kon dey hate me

Every 24/7 of my life na money I dey find, if u text me & I no reply no vex for me


Many things wey I no wan do but I gats do am, my mama I’m sorry oh

Street don change me from good to bad boi just to make dis money o

Journey of the rich no easy, omo iyaami walahi ko ma funny o

When I dey soak my garri and epa, nobody dey see me

Now boi don dey level up, things don dey change brother you kon dey hate me..

Na my story be dis brother make u listen and make u dey feel me o

Baba God as u dey run am for others abeg make you dey run my own o cuz me o

Cuz I no fit lusguard ohh oh o


I started my hustle at a young age

lati make eh moya kuro ni le moya gbata lor ( moya gbata lor )

beginning wasn’t easy for me but lai lai seh

mo ni mi o le dull oh ( mo ni mi o le dull oh )

Always on the grind mood, everyday & night ma ni nigga ma fin bomb o

Omo iyaami ji o je ma sun hustle hard ki iwona le ba wan di boss o ( ko le ba wan di boss )

Ma se plus sa ma bomb & nurse when your time come walahi e go sup ( Hallah e go sup )

Go hard or u go home, pada lo le mo ni lai lai seh mi o le lo

I no fit relent on the hustle cuz dis life wey I dey I must to ball o ( I must to ball oh )

Poverty is disgusting I gat to hustle hard lai lai seh mi o le dull

The journey ain’t easy but we thank God and giving our best everyday (every day)

To all my nigg*’s out there I pray very soon y’all get the pay ( y’all get the pay oh )


Yeah

It’s Dee 1 again

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status