Super Power
- Genre:Pop
- Year of Release:2011
Lyrics
Oga Jesus You dey sweet sweet my life
You give us pikin husband and wife
You do me better You dey make me wonder
The thing wey You do no man can put asunder
You comot for heaven You step into the world
You no consider Your level You dey do Papa work
My life don settle because of Your blood
You defeat the Devil
Jesus na You be Super Power
(Super Power Super Power Super Power Super Power Super Power Super Power Super Power)
Everyday You provide for me
see lyrics >>Similar Songs
More from Gaise Baba
Listen to Gaise Baba Super Power MP3 song. Super Power song from album Gaisebaba is released in 2011. The duration of song is 00:03:32. The song is sung by Gaise Baba.
Related Tags: Super Power, Super Power song, Super Power MP3 song, Super Power MP3, download Super Power song, Super Power song, Gaisebaba Super Power song, Super Power song by Gaise Baba, Super Power song download, download Super Power MP3 song