Super Power Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2011
Lyrics
Oga Jesus You dey sweet sweet my life
You give us pikin husband and wife
You do me better You dey make me wonder
The thing wey You do no man can put asunder
You comot for heaven You step into the world
You no consider Your level You dey do Papa work
My life don settle because of Your blood
You defeat the Devil
Jesus na You be Super Power
(Super Power Super Power Super Power Super Power Super Power Super Power Super Power)
Everyday You provide for me
As I dey work I dey find money
Because to chop is very necessary
To comot for Your side all the **
If you didn’t knock the door God can open the door
Blessed redeem me too and so much more
No be DSTV o Africa Magic
Na Jesus we dey talk because na Him be Super Power
(Super Power Super Power Super Power Super Power Super Power Super Power Super Power)
If you have a problem
Jesus is the answer
If you don’t know how to solve them
Just come to the Master
Is your life a disaster
Your heart is beating faster
Nna tell Him the matter
He will solve it patapata
When I say Jesus you say power
Jesus (Power) 2x
When I say Jesus you say power
Jesus (Power) 2x
When I say Super you say power
Super (Power) 2x
Oya Jesus (Power) 2x
Super (Power) 2x
Jesu yi Odara yeye
Owo nu aye mi gbogbo nkan sidi sise
Gracious warrior Ebube dike
Thank You Jesus Yesu nagode
(Super Power Super Power Super Power Super Power Super Power Super Power Super Power)
(Super Power Super Power Super Power Super Power Super Power Super Power Super Power)