- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2004
Lyrics
Your worst enemy oh go be your best friend
Every night and day we dey think our daily bread
You never can tell who go be your best friend
You never can tell when the world e go end
Shey make we yarn about the one June 12
Wey be say them kill people before the 12
Abi na the one of Clifford Orji oh
Cannibal man wey dey chop man body oh
Another one happen inside Ajegunle
Burning and killing to become Baale
Oh plenty woman wey carry belle
Omoge them make them begin dey fear
see lyrics >>Similar Songs
More from African China
Listen to African China Crisis MP3 song. Crisis song from album Crisis is released in 2004. The duration of song is 00:05:08. The song is sung by African China.
Related Tags: Crisis, Crisis song, Crisis MP3 song, Crisis MP3, download Crisis song, Crisis song, Crisis Crisis song, Crisis song by African China, Crisis song download, download Crisis MP3 song
Comments (105)
Top Comments (2)
Tor Felix
Lukasdharny
omo Nigeria don worse pass the time wey dem sing this song sef>
New Comments(105)
KÇÑÁTÌØÑ
who is listening 2024
omomiba c8515
who's listening 2024
Mike Kelly.b
omo this song don teeeyyyyy ooh!!!
Maraoha
2023....hope this guy still sings coz am gonna hunt his albums.... NOBODY CAN STOP REGGAE !!!!!
luchykhtj
2023 , Nigeria Retrogressive nation Well done sha
G-single da Multi_talented
still listening in 2023
Gwaskap7e6g
nah since things don dey happen for this country
ugomsinaobichukwu
2023 and still counting good music never die
Tina8p96p
2023 still banging
119427908
what is a crazy government was that
JOSEPH r9epq
There is nothing like Nigeria again
Chinyere Everest
I swear Nigeria don worse
who else is listening in 2022? >