- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2016
Lyrics
Amen - African China
...
Aaahhhh... Oooh, oh yeah
Chinaman there
Rise up and realise eh, say this ijoba suppose to dey pay our money
No chop we dey pay tax, social amenities for poor na one chance
Say na your place now it’s killing us, person never chop seven days now you threaten us
Person never chop seven days you still dey threaten us eh
I know say you fit think say this song na story... person wey get sense go know say no be story oh
Light bill dey threaten, even political party sef dey threaten us
Poverty dey threaten, even weytin to chop sef dey threaten us
Girlfriend dey threaten us, even terrorists demsefs dey threaten us
see lyrics >>Similar Songs
More from African China
Listen to African China Amen MP3 song. Amen song from album Amen is released in 2016. The duration of song is 00:03:44. The song is sung by African China.
Related Tags: Amen, Amen song, Amen MP3 song, Amen MP3, download Amen song, Amen song, Amen Amen song, Amen song by African China, Amen song download, download Amen MP3 song
Comments (11)
New Comments(11)
Mary danlh7ud
pascalinebsl26
A true weapon china man a bless ryhthme
Hermedkreations
Amen
Young fellow ck23b
Nice one
goldencrwkb
good and bless him
2-J Nkongman
Fire burn Babylon deep down the ground. Amen!!!
Lucky Udu
May God bless African china
Nlassamba N George
nice one
Nestor GANDJIZObj2i0
so wonderful
Hamid Abdou
good job