![Jikere ft. Sortitude](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/3E/62/rBEeNFlWP2SAE2ckAADTt8HPGpk004.jpg)
Jikere ft. Sortitude Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2012
Lyrics
Intro
Baby I dey think of you
I dey dream of you
Na you wey dey my mind girl
Na you wey dey make me high girl
Na the way you dey whine your thing girl
The way you dey do your thing girl
Nne you go make me high oh
You go make me die oh
Jikere, kere kere
Baby jikere kere kere
Oya jikere kere kere
Baby jikere kere kere
Oya jikere kere kere
Baby jikere kere kere
Oya jikere kere kere
Baby jikere kere kere
Baby girl you look cool
Sincerely speaking
Idi strikingly beautiful
Nwata oma chuwku kere
Nne merum ebere
See your beauty distracts me
And I want to do the right thing like ***
If you let me
If I get ticket
Shey you go flirt me
Cus you too sexy
Ngozi na irum kpo horum akwere
Mana asa isikwam chere agame chere
I no go ever leave you lie lie
Cus my feelings for you no be mai mai
The thing sef dey shack me like kai kai
If you stay I no go ever tell bye bye
Ije lovea mjere
Bu ife chukwu dere
I dey think of you so baby jikere
Baby I dey think of you
I dey dream of you
Na you wey dey my mind girl
Na you wey dey make me high girl
Na the way you dey whine your thing girl
The way you dey do your thing girl
Nne you go make me high oh
You go make me die oh
Jikere, kere kere
Baby jikere kere kere
Oya jikere kere kere
Baby jikere kere kere
Oya jikere kere kere
Baby jikere kere kere
Oya jikere kere kere
Baby jikere kere kere
Fine fine lady
My African baby
Time no dey for maybe maybe
Nne you know wetin I think
We need to hang out maybe have a drink
If you call me papi I will call you mami
For cash and pay muna gig a nwu pami
With ezibo nni ji na ofe nsala
Unless michozi ili ewedu na amala
If you need someone to play with
Me I need someone to stay with
Nne you are one of a kind
If you need something to read
You can read my mind
Any man wey see your waist line
No dey waste time
F you listen to my heart beat
Na you be the base line
Nwanyi oma, ibu nwa china emere
So do me a favour my bay jikere
Ah ah ah ah
Na you wey dey my mind girl
Na you wey dey make me high girl
Na the way you dey whine your thing girl
The way you dey do your thing girl
Nne you go make me high oh
You go make me die oh
Jikere, kere kere
Baby jikere kere kere
Oya jikere kere kere
Baby jikere kere kere
Oya jikere kere kere
Baby jikere kere kere
Oya jikere kere kere
Baby jikere kere kere
Oya jikere kere kere
Baby jikere kere kere
Oya jikere kere kere
Baby jikere kere kere
(Instrumentals)