Ko Gbadun (Remix) ft. Duncan Mighty Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2008
Lyrics
Intro
Unu ga egbu mmadu
The way wey una do me I no gbadun eh (2x)
Ko gbadun, ko gbadun, kogbadun eh (2x)
Ejego m North, je West, je east, je south
Weh fuu na bendin corner di iche from roundabout
Our leaders na afu anyi ka property
O ya mere most rappers gi ako maka poverty
Sometimes o na adi ko our fault
Our economy dey somersault
Your worth is your right before election
Ma na after election ihe I ga afu bu selection
We have the right to choose
Ma na for 9: 00 news mu na gi go confuse
Akocha maka ndi jeru tuo vote na ndi ejero
Ebido koba maka ndi kweru na ndi ekwero
It is very funny (funny)
Upon all our money
We still dey our forty-something missionary journey
But be it as it may, we go survive no matter wetin dem do or say
Eh
Unu ga egbu mmadu
The way wey una do me I no gbadun eh (2x)
Ko gbadun, ko gbadun, kogbadun eh (2x)
I don talk am before, I go still talk am again
All these things wey dey happen
Na we dey suffer the pain (suffer the pain)
Nwanne o di horrible
O nwero ife money bu so let me be audible
Ha kwecha anyi nkwa na campaign
If dem win they go bone begin pop champagne
If they like sef, make dem call me tout
I no fit shout & I no go fit close my mouth
For naija we get plenty mineral resources
People still dey break down past molue buses
For Africa and we get the best Armed forces
But the worst is dem too dey owe we doctors & nurses
What an injustice
Na so dem kill plenty people for one city wey dey for Ekiti
What a pity
We need peace & unity
Job opportunity
In our community
Unu ga egbu mmadu
The way wey una do me I no gbadun eh (2x)
Ko gbadun, ko gbadun, kogbadun eh (2x)
Unu ga egbu mmadu
The way wey una do me I no gbadun eh (2x)
Ko gbadun, ko gbadun, kogbadun eh (2x)
The way wey una dey run things
For this country me I no gbadun chai (2x)
Ko gbadun ko gbadun eeihuuhuhu
I no gbadun huuuuuuu eeh
Outro