![Kpakorokpa ft. Flavour](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/3E/B4/rBEeMVlWG_qAF9oIAAC-v9SFlc4928.jpg)
Kpakorokpa ft. Flavour Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2008
Lyrics
Kpakorokpa eh eh
Ah ah ah
Kpakorokpa eh eh
Kpa kpa kpakorokpa
Anywhere you dey kpakorokpa (4x)
Ejukwam ihe bu kpakorokpa
Ihe mma bu na aga gbanu ya nenu korota
Ufodu na gba y anime poptopoto
And o udi egwu ah ka ndi mmadu kana koto
But you don’t have to be afraid
As long as you won dance bros ahead ahead
You fit move front, later you go move back
People wey dey watch you fit think say you don shack
Bu ajekpako mobu ajebutter
Nweru ike na gwa gi
Okam kala gutter
You go reply, ahiam ha here
Before echem ni wu go mmanya n’nke nwanyi ah
For club na so people dey maga
Even people wey no shack sef dey stagger
Aya man gi ngba bura yo gu
So you fit dance
Awantilomo or atilogu
Eh eh eh
Kpa kpa kpakorokpa
Anywhere you dey kpakorokpa (4x)
Kpakorokpa ebe obuna where you dey
People around you say we no dey play
E no matter if you dey weak or strong
The main thing eh bu your attitude na the song
I dey see some people dey summer sault
Abeg stop that thing na big insult
Listen you fit smile and you fit bone
But no be must say you go dey on your own
Maka di ka a king wey dey for en throne
I go Bluetooth the dance step enter una phone
Ngwa just move your waist
Mana makie sure say you no dey in a haste
Eh eh, mba biko no screw am
Eh hen, oh baby na so we dey do am
Onwelu ihe ana kpo akulu ngwa
Anidia so dey do baba kpakorokpa
Kpa kpa kpakorokpa
Anywhere you dey kpakorokpa (4x)
Start to dey *** anywhere you dey
Boys and girl dema kpakorokpa
Bend down your back like one monkey
Jolly with friends and spend money
In the house, in the car, in the club
Boys and girls dema kpakorokpa
Play the sound, hit the floor, on the ground
Anywhere you dey kpakorokpa eh eh
Kpa kpa kpakorokpa
Anywhere you dey kpakorokpa (4x)
(Instrumnetals)
Kpakorokpa eh eh