Feel Am ft. Runtown Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2010
Lyrics
Intro
Anyone wey won put sand sand for my garri eh
Baba God go chuck am for in eye eh
As we dey vex dey go
I go dey count my money eh
Shey you dye hear ma eh
From naija to yanki
Yanki to britiko
Dem dey feel am eh
Make una come see where whitey dey kolo
Dey dey feel am
Dey dey feel am (8x)
From naija to yanki
From yanki to britiko
Afugom ebe oyibo na gba apiriko
Oge ndi Israel na kwatu mgbidi Jericho
As umu chineke ha bu
Hamana ha emerigo
All of us no be the same
You get your own gift
Make you no dey complain
Because if you believe in who you are
Then one day, you fit dey bigger than schwarzenegger
Physically ma obu, politically
You go even dye popular for naija, Ghana or mali
Everyday
I dey thank God
Na him give me everything
Wey I get for this world
So why you dey vex
Say I dye fire dey go
Even fuel scarcity sef no fit stop my motto
From getting to my destination
Ayana original rudeboy
So jah bless me nation
Anyone wey won put sand sand for my garri eh
Baba God go chuck am for in eye eh
As we dey vex dey go
I go dey count my money eh
Shey you dye hear ma eh
From naija to yanki
Yanki to britiko
Dem dey feel am eh
Make una come see where whitey dey kolo
Dey dey feel am
Dey dey feel am (8x)
Kum bom kum bom bess Calabar
Ihe ndi marketers iya ji egwu anyi eme na alaba
Ha bia afia na otutu
Mgbede lu ha naba
Je na pirate egwu ha ga na ereputaba
Ndi igbo si na nwanne nwosu bu nwosu
Kedusia ki si cho igbu ogbe ne nwebu amosu
As them
Me I dey work una sit down dey chop
Now una don dey wait make another album drop
Una sabi say piracy dey kill us pass cigar
Pass malaria but one day we go dey bigger
Pass all of una join together
So that all this our hard work go fit last forever
If you be upcoming, you will learn more
From me the one and only ruggedy raw
The only way to make it to the top
The moment wey your album drop
Make you no ever stop
Omo, as I dey fire dey go
Fuel scarcity no fit stop my motto eh
Cus baba God don sign am say
Na so e go be oh
As you dey fire dey go
Fuel scarcity no fit stop your motto eh
Cu sbba God don sign am say
Na so e go dey dey
Anyone wey won put sand sand for my garri eh
Baba God go chuck am for in eye eh
As we dey vex dey go
I go dey count my money eh
Shey you dey hear ma eh
From naija to yanki
Yanki to britiko
Dem dey feel am eh
Make una come see where whitey dey kolo
Dey dey feel am
Dey dey feel am (8x)
(Instrumentals)
One day
Mr raw eh
Na so e go dey dey eh
Na so e go dey dey eh
Eh eh