O! Chukwu Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2010
Lyrics
[ti:12 O! Chukwu]
Okechukwu etekwala chinyereya okwu
Una dey hear am
O chukwu
Okechukwu etekwala chinyereya okwu
O o o chukwu
O o o chukwu
Okechukwu etekwala chinyereya okwu
O chukwu
Anything wey I be today o chukwu
Okechukwu etekwala chinyereya okwu
I look fresh and clean
You see what I mean
Fresher and cleaner than a sweet sixteen
Somu bu timber and caliber
Caliber and timber
I be blues for life I dey support ayinba
Ha ha he he ula la la
Abum ofu onye ana si unu abiala
Nka aburo si owerre si aba
Otua nwnayo, nwanyo
Ka egwum nine si aba
Ifem na echuba ego
Unu ma oge mgbido guba rap otego
For hiphop adim ka rocky luchi ano
Biko kusi the beat I want to hear the piano
Ta nwannemu idi too much
Nothing do you
And nothing do you too
So if you want to dance now
Dance with caution
My performance alone today go be end of discussion
O o o chukwu
Okechukwu etekwala chinyereya okwu
Anything wey I be today o chukwu
Okechukwu etekwala chinyereya okwu
Una dey hear am
O chukwu
Okechukwu etekwala chinyereya okwu
Ifeobuna mbu ta ta o chukwu
Okechukwu etekwala chinyereya okwu
I did not choose rap, rap choose me
Maybe that’s why everybody knows me
If be book, some no go won close me
Cus i paid my due but he still owes me
Some money oh
I for no talk am
But since I don talk am
My people go still rock am
No be naija we dey
Anything wey you want na im Bridget go play
Je guo P man mo odera
Adara sera unukeuse aloe vera
Okwa gwanta na mera, mera
And if you want make I speak fone
I go tell you later
O madu ka na ya ta ta
Okwa mmadu nwe odewu na ta
Muru anya oh emezina nu ura
Before mjiri iwe new okpu ma ji ura
O o o chukwu
Okechukwu etekwala chinyereya okwu
Anything wey I be today o chukwu
Okechukwu etekwala chinyereya okwu
Una dey hear am
O chukwu
Okechukwu etekwala chinyereya okwu
Ifeobuna mbu ta ta o chukwu
Okechukwu etekwala chinyereya okwu
So if I rap for igbo and it give me dough
E no mean say I no fot rap like onyibo
Don’t get it twisted, I know wetin I dey do
You no fit wear my shoe because e no go size you
For market my CD jacket na the racket
Cigar dey kill and you want finish the whole packet
Tell em, haba oginidi
If una want me I go give una migidi
This migidi, that for this mic
Music dey my blood, I dye do wetin I like
(Okechuwku), aka chukwu di na egwu ah
So we go d ey rock am form here to yenegua
Shey una dey hear am for air
Everywhere you go
Naija music dey there
Anything wey I be today o chukwu
Okechukwu etekwala chinyereya okwu
O o o chukwu
Okechukwu etekwala chinyereya okwu
Anything wey I be today o chukwu
Okechukwu etekwala chinyereya okwu
Una dey hear am
O chukwu
Okechukwu etekwala chinyereya okwu
Ifeobuna mbu ta ta o chukwu
Okechukwu etekwala chinyereya okwu
(Instrumentals)