One Missed Call ft. Dekumzy & Smartman Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2010
Lyrics
[ti:11 One Missed Call ft. Dekumzy & Smartman]
Intro
Anything you want
I go do
Anything you need
You go get times two
If I miss your love eh
Na one missed call eh
Eh eh eh eh
Na one missed call eh
Eh eh eh eh
Na one missed call eh
Aname gafe n’uzo
One girl nemu anya kwenisi
Msiya nne biakene
Ogbachim nkiti
Nwoke obuna ganu school n’enugu
Ekwesigi ma na umu nwanyi ade akwanyera anyi uku
Ni enworo shed for main market
Nothing for you
Isikwarnu ki no onwe g idem go say you too do
Why I dey talk make our job no knock
Na because of all these girls wey dey give us catwalk
*** ihe ana memu
Ha kwado puta iro
You go think say na ha bu umu nwanne jike jiro
Oso gi e dressie fine, tuckie in, kpo tie
E mepe onu si nwanyi hello
Oma kwe si gi hi
But why, guys na lie
No be lie
Guys na lie, no be lie
Nne shebi you no won fall
Mgbajogi now
Oburu one missed call
Anything you want
I go do
Anything you need
You go get times two
If I miss your love eh
Na one missed call eh
Eh eh eh eh
Na one missed call eh
Eh eh eh eh
Na one missed call eh
Nne take am easy no be fight
Mothers day bukwa nine months
After fathers night
So kine puwari
Jiri nwanyo e nwunyerum aja na garri
You fit run but you no fit hide
So nne taba ife
Ne bigomu world wide
Okay mga ta sharwarma
O so sharwarma, iga ta ma anu nama
Idi onu ka sharwarma
Inu nor sharwarma ka barracki ta buru Obama
Mepie your heart koju go
Ina kotu age burugi okukwo
Ichoru chocolate ko obu biscuit
Age goru gi eye pencil kor lipstick
I no won carry you play ball
If I miss your love oburu one missed call
Anything you want
I go do
Anything you need
You go get times two
If I miss your love eh
Na one missed call eh
Eh eh eh eh
Na one missed call eh
Eh eh eh eh
Na one missed call eh
Baby ** time make I introduce myself
Im smart but call me smarter man
Last Sunday when you dey go church
I dey my window sight you I come dodge
Because muwa yi so boxers
Buru atu n’onu nwe ne duga
Makachuwku nne idi okay
Even me smarter man wahlahi adim okay
Ne my car odi okay
Mburu gi niru motto odi okay
I go carry dey go my house
And I go show everybody say na you be my spouse
Any church I go follow you go
Block rosary self ah, I must go
Nne me, I no fit dull
If I miss your love wahahi one missed call
Anything you want
I go do
Anything you need
You go get times two
If I miss your love eh
Na one missed call eh
Eh eh eh eh
Na one missed call eh
Eh eh eh eh
Na one missed call eh
Anything you want
I go do
Anything you need
I go do
If I miss your love eh
Na one missed call eh
Eh eh eh eh
Na one missed call eh
Eh eh eh eh
Na one missed call eh
(Instrumentals)