Ole'mgbe ft. Cream Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2010
Lyrics
[ti:7 Ole'mgbe ft. Cream]
Intro
Ole mgbe
Ki ihe ga adinma na obodo
I gots to know right now
So I fit get it out of my mind
Kedu mgbe
Obodo anyi ga dinma
Achori ima
So I fit get it out of my mind
I pledge to Nigeria my country
To be faithful loyal and honest
Even when im hungry
Dem promise us food
Food with no say
No be person wey chop baleful dey drink tea
I don talk tire, there is no smoke without fire
Abi dem won make I first retire
Lie lie, I go dey talk, make dem hear
If you love naija make I see your hands in the air
Somebody anybody biko tell em the truth
Because nay small thing parents go dey blame the youths
From kidnapping my bros and my sis
To religious crisis
Fuel scarcity na one of the surprises
Our own hospitals
Are not in good condition
Medical checkup for overseas
Na their vision and mission
Who be fool, tell me who be fool
Na the ruler abi na the person wey in dey rule
Ole mgbe
Ki ihe ga adinma na obodo
I gots to know right now
So I fit get it out of my mind
Kedu mgbe
Obodo anyi ga dinma
Achori ima
So I fit get it out of my mind
Dem tell us say education na the key to success
To go to school for nigeria na big stress
Their children dey school for overseas
When asu strike just dey kill our university
Make their children come back
Follow others dey school together
That’s true
Make dem see say khaki no be leather
We think say this na government for the people
E be like say we go try somebody wey be cripple
Because people wey get legs no fit walk
Imagine all of us get mouth
But we no fit talk
Our school get black board but dem no get chalk
And if you push chalk idi ka the incredible halk
Tufi akwa
Nnwanne knowledge is power
And na the only thing wey go give one man
Akanchawa
Anybody wey dey here
Wey think say e no go better for nigeria
Holy Ghost fire
Ole mgbe
Ki ihe ga adinma na obodo
I gots to know right now
So I fit get it out of my mind
Kedu mgbe
Obodo anyi ga dinma
Achori ima
So I fit get it out of my mind
Infact eh
Theres no need eh
For us to talk about PHCN
Because e don take light tire
Almost everybody now don get generator
So wetin we go do now
Eh, eh wahala dey oh
Odino ka inye onye agwu na gu visa
Ko jebe Hungary
God bless nigeria
Ha ha, Abia
Outro