Memory (freestyle) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Street gat no memory
My brother
Oh yeah
Jay vibe on this one again oh
I gat nothing to say
Than to thank you oh lord
Ori lobami seh eh
Dem Dey wish me down fall
But God tell them sey no way
No way
Omo gota sima dolowo
God tell them sey no way eh eh e
Omo gota si ma di oloro
No be sey we no fit bubble
We dey struggle
Nah time never reach oh
Omo boi dey suffer
Struggle for wetin e go eat oo
When money no dey for pocket
You go think sey nah life dey do you
Even those people wey you help
Dem go see you say
FUCK YOU!
Street gat no memory
You gat to be wise
Street gat no memory
You gat to be wise oh oh
Street gat no memory
You gat to be wise oh