God Abeg (refix) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Tori bukata po lorun mi
God Abeg
Mose po lorun mi
God Abeg
Eni lori owo fila
God Abeg
Ori dakun ma je un jiya
God Abeg
Kaye magba suya mi si koto
God Abeg
Sibi oni'ke ni kole din dodo
God Abeg
Moun pariwo kikan lagiju
God Abeg
Sapa no go do latitude
God Abeg
I started from trenches
Still nobody no me
E don tey for industry
I believe e go pay me
I Dey drop back to back
I know one day dem go hear me
Pop c said don't do music
But i believe dem go listen
I see music as my baby
But no money to take care
If i ask people for help
If about music they don't care
I comot my papa house
Just to chase the mulla
Just to chase the bag
But bobo don turn to fraudster
Smoking all night
Bobo don turn to drunker
I pray for forgiveness
Still i know am a sinner
I cry all night
But i believe hope still Dey
I need to keep trying
Even if still Dey fail
I do rather die sin
Than to die poor
If i go home with nothing
That means i f**k up
You ain't talk about money
Alaye jhoor just lock up
Tori bukata po lorun mi
God Abeg
Mose po lorun mi
God Abeg
Eni lori owo fila
God Abeg
Ori dakun ma je un jiya
God Abeg
Kaye magba suya mi si koto
God Abeg
Sibi oni'ke ni kole din dodo
God Abeg
Moun pariwo kikan lagiju
God Abeg
Sapa no go do latitude