Believe ft. Timzeee Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
O yea
O nah nah nah
Lyrical
Again again again
Right from the start no one feel us o
But we sure say we go make am
Oppression still dey killy person o
But man still dey gallant o
Ino wan do afarawe
Bad energy please stay far away
I know say one day I go blow
Gat the believe one day I go pull up o
All these bad things kilofe sowanda
We sef go gara we go order uber
Riro tita titankoroba
We no go run but we sef we go last
Na everyday I dey reason say
What if I do juju if i no last
Dem go laugh me
Who go dey when no one send me
And e dey pain me
And e dey pain
And he dey pain me
You know getting money is importantata
Believe wey I get is so rantical
Vibing alone with some practical
What is funny why this comical
And shey you no say Ayenika
But we wan jaiye lavida locale
Right from the start no one feel us o
But we sure say we go make am
Oppression still dey killy person o
But man still dey gallant o
Anything wey sup we go face ham
Life no balance we dey rough ham
Jeje laye gba
Kadurami kogba
If man still dey hope still dey
Na why I dey always dey on my lane
I just wan pull up in the Benz o
I just want to flex o
Ha ha
Base on believe e go sure
I just want to flex o
All my padi don dorime
But I no wan carry last
I just wan go far away
Cuz mama still dey strive
Base on believe ooo
Everything ma jo ra wan
I dey hustle gan
Make everything sha ra jo
Base on believe ooo
Everything ma jo ra wan
I dey hustle hard
Make everything jo ra won
Walk from north to south
Nobody to shout
E be like say journey still go Far
Walk from north to south
Nobody to shout
E be like say journey still go Far
Right from the start no one feel us o
But we sure say we go make am
Oppression still dey killy person o
But man still dey gallant o
Ino wan do afarawe
Bad energy please stay far away