Race ft. Billirano Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Hoyeboy boy boy
I am i am i am Billirano
Depression wan make me live on drug
I don puff I don tire gan
One more time Jah let it drop
Depression wan make me live on drug
I don puff I don tire gan
One more time Jah let it drop
Emi set omo oba
Suddenly I turn omo ope
Source is getting harder
But me I no go tire
Oro yin ka mi la ra mo pe Rano o
Ka joko po ka jo ma da ro o
As a young boy I no fit panic o
I no fit panic o
Oro yin ka mi la ra mo pe Rano o
Ka joko po ka jo ma da ro o
As a young boy I no fit panic o
I no fit panic o
Give them back to back on a stady race
Baba gbami mofe di de
Ko ogo mi tan kariaye
Yee yee yee yee oo
Arankanmi mi o gbo kan kan
And when the ego dey ama gbe omo lo
Different race so we go nonstop
Going places soon mehn we no go flop
E leru gbe ru e
Jejely Jejely me I no like stress
Mo ti je gbese I gats pay my debt o
And gats pay my debt o
Mo ti fe ma bo make them sift
As omo kurin you go need to dey risk
Oba to ni kokoro lon shi
Oju yin lo ma se so oga wait and see
Nah jah Jehova work no be juju
Tell me why you hate on me call me mumu
You be blood and you dey pray make I shubu
Dem wan carry soup chop my fufu
Depression wan make me live on drug
I don puff I don tire gan
One more time Jah let it drop
Depression wan make me live on drug
I don puff I don tire gan
One more time Jah let it drop
Emi set omo oba
Suddenly I turn omo ope
Source is getting harder
But me I no go tire
Oro yin ka mi la ra mo pe Rano o
Ka joko po ka jo ma da ro o
As a young boy I no fit panic o
I no fit panic o
Oro yin ka mi la ra mo pe Rano o
Ka joko po ka jo ma da ro o
As a young boy I no fit panic o
I no fit panic o
Give them back to back on a stady race
Baba gbami mofe di de
Ko ogo mi tan kariaye
Yee yee yee yee oo