No yawa Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Nobody fit to understand
So much pain i feel
Nobody fit to understand
So i carry my problem
Cause na only me fit understand
Like me
Nobody fit to understand
If to say
My situation dey show for face
I for don turn to masquerade
Maybe na why dem run away
Away
So many bad experience
Wey man face but still we no relent
No
Me i no dey fear bad man
Come through like a soldier man
No yawa
Hmm
No yawa
No add kasala to my problem
If you no say you no fit solve them
Omo
Kilo fe fe
Kilo fe fe
Make dem tell me wetin dem want
Wetin dem want oh
Want oh
29 missed calls no be say i no won pick up
Matter plenty for my medulla
E dey give me hiccup
Because
Uh woah uh
This journey na for only me
To run
Me i don gas out
But i gas still move on
Move on
Nkechi no go dey for this one
Kill my konji
I no feel am
Feel am
Aje
Man i'm never stopping
Never
Aje
So many singles
Wey no make wave
E no mean say the talent no dey
The talent plenty
No yawa
Hmm
No yawa
No add kasala to my problem
If you no say you no fit solve them
Omo
Kilo fe fe
Kilo fe fe
Make dem tell me wetin dem want
Wetin dem want oh
Want oh
No add kasala to my problem
If you no fit solve 'em