Loading...

Download
  • Genre:Afropop
  • Year of Release:2024

Lyrics

Woah woah

Oh no o o o yeah

Make i no o do something

Wey go make me won dey loose guard yh

Wey go make me won dey loose my way

Wey go make me to dey shalaye

So pour me holy water for my head

Make i no fall down on my way

Say make i no loose guard for my way

Inna my way

(my way)

Delilah

Dem won don me samson and delilah

But i no go let dem cut my dada

Me i go dey gara

As omo dada


You know because i know

I know o o o

I know o o o

I know o o o

Wetin i know

Because i know

I know o o o

I know o o o

I know o o o

Wetin i know


True uh o uh o

I know the truth uh o uh o

No go let life

Cut my sandals

No go let life

Con put me for trauma

Cause me i no go dey here

Forever so i leave my life

No dey bother

Any other man

Na my daily bread

Me i dey find

So make i no kolo

Uh

I carry my hustle for my soul

Uh

Sometimes e dey heavy for my bone

I no fit fall

Cause Jehovah na God

Shey know say

Delilah

Dem won don me samson and delilah

But i no go let dem cut my dada

Me i go dey gara

As omo dada


You know because i know

I know o o o

I know o o o

I know o o o

Wetin i know

Because i know

I know o o o

I know o o o

I know o o o

Wetin i know


Because i know uh uh

I know

I know uh uh

I know o

I know o o o

I know

I know uh uh o

I know

Because i know uh uh

I know

I know uh uh

I know o

You already know

Fabsongz yeah eh

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status