Losses ft. Badboychibzy Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Omo water don pass garri
Dunno why
Dunno why
But I'm feeling unease
Oh but I'm feeling unease
Shey you see that girl
She be forming bad bitch
She don too dey talk
Omo give me something
Pass me one cup
One shot of pami
I don stop the talk
Make she no insult me
I've been taking lots of L's lately
Bunch of girls in a be bentley
They be shaking her bare body
They be spraying em cash on it
I've been taking lots of l's lately
So my guys no dey come for me
Who who who'll be there for me
Who who who'll be there for me
Yeah
See my guys for street we dey talk soft
Make them no come talk sey we bomb chop
Na the stuff we dey hustle wey we chop so
See the people wey dey gossip dem wan fuck with us
What the heck
Don't fuck with me
You fit collect
One sharp beating
You no go forget
Love damini
Oh nooo
To the guys and the girls wey been air me that year
Shey you fit to stand when they're calling my name
Reach me for my front oya talk to my face
Bitch you can't talk oya shift from my face
Rest your case
Rest in peace you can't fuck with my name
Yeah
Mildred been block me
Bella been talk shit
All of the bad belle
Them wan shenk me
Yet i no send them
Who offend me?
Them no fit to comprehend
My intelligence
So i no fit to drag with them
Untop negligence
Oh woah
Untop negligence
Sister funke
Bad vibes wey you been give me
You go regret
One time oooo
Shey i no fit forget
That time wey them no know me
You dey reject
You dey reject oo
Cos she want this loving
Wey go sweet her body
This girl wan chop my money
She dey try to do me corny
Cos she want this loving
Wey go sweet her body
Wey go sweet her body
Wey go sweet her body
I've been taking lots of L's lately
Bunch of girls in a be bentley
They be shaking her bare body
They be spraying em cash on it
I've been taking lots of l's lately
So my guys no dey come for me
Who who who'll be there for me
Who who who'll be there for me
Wosope
I'm so rude
You dunno me
Common quiet
Wosope
I'm so rude
You dunno me
Common quiet
Wosope
I'm so rude
You dunno me
Common quiet
Wosope
I'm so rude
You dunno me
Common quiet
Cos she want this loving
Wey go sweet her body
This girl wan chop my money
She dey try to do me corny
Cos she want this loving
Wey go sweet her body
Wey go sweet her body
Wey go sweet her body