Gum body ft. Big Agi & Electrikk Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Fighters,all of this loud sey throw me lighter
I play with hearts like it's a final
Problems I face are getting lighter
They're getting lighter,oh lighter yeah
Anytime I come omo fight go dey burst
Any man too talk carry okpolo
Me I no dey too talk take action eweyy oh ewey
All of my guys them go stand for my front
Try fight one you don fight all of us
Me I no go stress since bottle no scarce
Burst their head oya case adjourn
Gum body,dem dey fight for me
If you call police,them go call army
Money pass money,May the best man win
Shey you wan compete,With my own manchis
For pitakwa,we dey hammer
We dey ball out,who goes there
For pitakwa,when we ball out
All the men them,with their kala
For pitakwa,if you loose guard
Them go collect,all your kappa
For pitakwa,we dey fall out
We dey ball out,who goes there
My lyrics dey flow like anointing oil
First out of love then my ep
Me I'm usain bolt, I no fit to stop running ah
Oluwa shower me from my head to my feet
My music dey hit spiritually
Don't explain myself to nobody
Don't call me if it's not about money yeah, I no dey here oh
XYZ algebraic equation, call LPZ make e solve the equation
Call the boos, call the bae, call the bumbums and bay
If I don't kill this beat e go spoil reputation
The only bags in my eyes are Louis V
My light still dey shine okwudiri
Slow and steady win the race, you gats believe
Osondi owendi, who is he?
Gum body,dem dey fight for me
If you call police,them go call army
Money pass money,May the best man win
Shey you wan compete,With my own manchis
For pitakwa,we dey hammer
We dey ball out,who goes there
For pitakwa,when we ball out
All the men them,with their kala
For pitakwa,if you loose guard
Them go collect,all your kappa
For pitakwa,we dey fall out
We dey ball out,who goes there