Oversabi Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Shebi you no show me road why you won know my location
Different type of human being wey dey pray make man loose focus
Say na jah guide and protect me as I Dey move on
Tell me why you Dey wait for my downfall
They don Dey run gan Wonti ko gbon
I no Dey mind Na me be egbon
Make I Dey give them the vibe they want
Shoutouts to my niqqas, and my day one
They don Dey run gan Wonti ko gbon
I no Dey mind na me be egbon
Make I Dey give them the vibe they want
Shoutouts to my niqqas, all my day one
Ewo won awon over sabi
You Dey claim you're better than me
Me wey I be God in a human body
Ogbeni no go dull me
Awon over sabi
You Dey claim you're better than me
Me wey I be God in a human body
Ogbeni no go dull me
And if your skin no full Make you no go put body (no go put body oh)
Coz Them go spoil your face and you go need surgery
Me I don wake up tipe tipe ni Moti soji oo
Prick no fit stand if no be konji ooo
Them never ask you make you talk you Dey talk
No be everything wey you see lomaso
Sometimes is better you shut up
And Don't trust nobody demma judge
They don Dey run gan Wonti ko gbon
I no Dey mind Na me be egbon
Make I Dey give them the vibe they want
Shoutouts to my niqqas all my day ones
Ewo won awon over sabi
You Dey claim you're better than me
Me I be God in a human body
Ogbeni no go dull me
Awon over sabi
You Dey claim you're better than me
Me I be God in a human body
Ogbeni no go dull me
And incase you don't know I'm better than you
Incase you don't know you no be my crew
So why you con dey ask say wetin I do
Believe what you see, omo you be fool o