Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Ibile Eyan, Mustafa

Gbedu wey I carry come

He bad

Gbedu wey I carry come

He choke

Banny wey I carry come

Begin dey show pattern

Zero OT come dey go


Zero OT make you Dey go

Dem say I bad pe

Omode yì tín fagbo

If you no know you

No go know

If you no know you

No go know


High me, High me

Like Mo fa Gbana

Lavish Lifestyle lomo yen bawa

Bad girlie like Rihanna

She Dey gimme style and she no

Be barber


High me high me

Like mo fa gbana

Lavish Lifestyle lomo yen bawa

Bad girlie like Rihanna

She Dey gimme style and she no

Be barber


Fami Fami Leti

Tell Me Tell Me Tell me

Things wey you do me

Maso fe ni keni


Fami Fami Leti

Tell Me Tell Me Tell me

Things wey you do me

Maso fe ni keni


Fami ko Fami ko Fami

Tell Me ko Tell Me ko Tell me

All the Things wey you Dey do me

Maso fe ni keni


Fami ko Fami ko Fami

Tell Me ko Tell Me ko Tell me

All the Things wey you Dey do me

Maso fe ni keni


Me I know say you be savage girl

I Sabi your pattern

And I go like make we meet for Corner

No be for gist

Ko n se iyen mo ba Wa

Bending your waist na my Superpower ahn

Ahn ahn

Hey my baby yo

You make a man wan dey lose Control

E be like me I won dey kolo

Yeah yeah

Girl e no be so

I want you capped under my control

I fi be your guard

Emi commando

Girl your body don dey make me Slow

Ahn

Uhn ahn ahnnnn

Modina, ma lo pami na

Baby follow me go my way

Buzz me up when you are ready Now

Make I send you the time and place


Fami Fami Leti

Tell Me Tell Me Tell me

Things wey you do me

Maso fe ni keni


Fami Fami Leti

Tell Me Tell Me Tell me

Things wey you do me

Maso fe ni keni


Fami ko Fami ko Fami

Tell Me ko Tell Me ko Tell me

All the Things wey you Dey do me

Maso fe ni keni


Fami ko Fami ko Fami

Tell Me ko Tell Me ko Tell me

All the Things wey you Dey do me

Maso fe ni keni


I like the way you whine

You put me on a cruise

I no fit lie

You body looks nice

E be like loud now I'm hypnotized


Many things I want to do to you Baby walai

You Dey put me on a vibe

Now my brain disorganized

Baby would you give me chance to Put that inside

Abi you no like my style

I go like chop your work girl

She play me

Like Konami na

Her body magical magical

As I'm going in deep

She shout Allahu akbar

Alliamdulilah


Fami Fami Leti

Tell Me Tell Me Tell me

Things wey you do me

Maso fe ni keni


Fami Fami Leti

Tell Me Tell Me Tell me

Things wey you do me

Maso fe ni keni


Fami ko Fami ko Fami

Tell Me ko Tell Me ko Tell me

All the Things wey you Dey do me

Maso fe ni keni


Fami ko Fami ko Fami

Tell Me ko Tell Me ko Tell me

All the Things wey you Dey do me

Maso fe ni keni

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status