Personal Ting Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Uhm
Wetin I do for my baby o
Wetin I do for my baby o
Wetin I do for my baby o
Baby o, 'mo to shedi o
Oh my chargie, oh my chargie
Make I pick my phone, must to call my padi
Make I call my padi, I don find my shawty
Tell me story, no dey tell me story
Better stand pon your feet, start to shake body
Baby sha ma gbondi
No go tell for mummy, baby
Falling, fall in love
Tell me what's up
On two conditions (Eeh)
Temperature mi don dey high o
What's going on, fuck me on the run
Hold me close enough (Uwoah)
Na she dey pass my lane o
Personal-Personal-Personal ting o
Shey you go show me the natural ting o
National-National-National team o
I want to play for your national team o
(Oh no)
Natural-Natural-Natural ting o
She no dey shy for the banana ting o
Pastor ma-Pastor ma-Pastor ma' ting o
Everywhere coming and go (Ye)
Adama, Adama
Time no dey for my calendar
Fine chioma, watch your baka
Fire go catch your transformer yeah
Funny o, now she dey give me konji o
Gave you my love for nothing o
Sey she go kill me add o, add o
Personal-Personal-Personal ting o
Shey you go show me the natural ting o
National-National-National team o
I want to play for your national team o
(Oh no)
Natural-Natural-Natural ting o
She no dey shy for the banana ting o
Pastor ma-Pastor ma-Pastor ma' ting o
Everywhere coming and go
Falling, fall in love
Tell me what's up
On two conditions (Eeh)
Temperature mi don dey high o
What's going on, fuck me on the run
Hold me close enough (Uwoah)
Na she dey pass my lane o
Sync to my heart, girl you like ham
Sync to my soul, cause you're fire
Sync to my time, cause you're harder
Harder, falling for you
Sync to my soul, girl you like ham
If I no like, o sho pada
You carry pass Taye Faya, fire baby
(International)