
Kolo Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Hmm ahh'ahh
Kolo baby, kolo baby mi da
Kolo baby, kolo baby mi da
Kolo baby, kolo baby mi da
Kolo baby, kolo baby mi da
(Juicy baby)
I wanna die for your body
I used to tell your mummy, knock on your door
She haffi tell for your daddy
They used to send me out of your door
I no dey use no Jonny
But I go give you my money, nothing dey suppin'
Baby dakun jeka joma gum body
Huh, no worry
Aunty, I'm not from Washington
Reason why I no dey rush things
I've been praying for my iniquities
And all the sins I've been committing
I know, I know, she dey for me
She never let me down, she go dey for me
Nibo, nibo, no speak Chinese
Na for the matter sake I go fight Tyson (uuh)
Let me be the man
Let me be the one to make you smile
Let me be the man, to make your dreams come through
So maybe we could fly out, so maybe we could
Fly faraway with you anywhere you want to dey go (go, go)
Kolo baby, kolo baby mi da
Kolo baby, kolo baby mi da
Kolo baby, kolo baby mi da
Kolo baby, kolo baby mi da
Water in my soul o
Paracetamol o, wetin go follow
She's taking my breath o
I don't want to die o (oh no)
Angelina, toba d'ola jeka rira
I know dem wan put asunder
Efin cigar mona shiwon (aah, eeh)
Angelina, toba d'ola jeka rira
I know dem want put asunder
Efin cigar mona shiwon (shiwon)
I know, I know, she dey for me
She never let me down, she go dey for me
Nibo, nibo, no speak Chinese
Na for the matter sake I go fight Tyson
I go be your (huh-huh-huh)
Don't you worry (nah-nah-nah)
Make I be your (huh-huh-huh)
Panel beater (huh-huh-huh)
I go be your (huh-huh-huh)
Don't you worry (nah-nah-nah)
Make I be your (huh-huh-huh)
Caterpillar (huh-huh-huh)
I go be your (huh-huh-huh)
Don't you worry (nah-nah-nah)
Make I be your (huh-huh-huh)
Boju boju (huh-huh)