New Improved Elephants Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2022
Lyrics
New Improved Elephants - Lagos Thugs
...
Eh eh eh eh eh
Ahh Ohhh
Call: Na dirty oh oh oh oh oh
Res: Na dirty oh oh oh
Call: Na dirty eh eh eh eh eh
Res: Na dirty eh eh eh
Call: Na dirty oh oh oh oh oh
Res: Na dirty oh oh oh
Call: Na dirty eh eh eh eh eh
Res: Na dirty eh eh eh
Call: All the bad bad things Wey Don cause problem for here.
Res: Na dirty oh oh oh
Call: All the bad bad things Wey don cause problem for here.
Res: Na dirty eh eh eh
Call: All the bad bad things Wey don cause problem for here.
Res: Na dirty oh oh oh
Call: All the bad bad things wey don cause problem for here.
Res: Na dirty eh eh eh
I say wetin we go do like this this dirty too much ioooo
E plenty sotey eh eh e con Dey choke iooo
Wetin we go do like this, this dirty too much iooo ooh oh
E plenty sotey eh eh Con Dey choke ioo
Wetin we go do like this, this dirty too much ioooo
E plenty sotey eh eh e don Dey choke iooo
I say Wetin we go do like this, this dirty too much iooo ooh oh
E plenty sotey eh eh Con Dey choke ioooooooooo
The new improved elephants are powerful
To wash deep down and abolish all the dirty
Whether it as the dirty of a baby napkin
Or the dirty of mechanic uniform
The new improved elephants are powerful to wash deep down and abolish all the dirty ohh
Call: Na dirty oh oh oh oh oh
Res: Na dirty oh oh oh
Call: Na dirty eh eh eh eh eh
Res: Na dirty eh eh eh
Call: Na dirty oh oh oh oh oh
Res: Na dirty oh oh oh
Call: Na dirty eh eh eh eh eh
Res: Na dirty eh eh eh
Call: All the bad bad things Wey don cause problem for here.
Res: Na dirty oh oh oh
Call: All the bad bad things Wey don cause problem for here.
Res: Na dirty eh eh eh
Call: All the bad bad things Wey don cause problem for here.
Res: Na dirty oh oh oh
Call: All the bad bad things wey don cause problem for here.
Res: Na dirty eh eh eh
I say we no go wait till we die, before we fight for our right
We have to fight it till the end, till Dem understand our Plight
say we no go wait till we quench, before we fight for our right
We have to fight it till the end, till Dem understand our Plight
Call: Say the masses Dey Die
Res; yes yes yes yes yes
Call: and the people Dey die
Res: Yes yes yes yes yes
Call: Even most wey Dey disguise
Res: Yes yes Yes yes yes
Call: we don tire for Dem lies
Res: Yes Yes yes yes yes
Call: Say the masses Dey Quench
Res; yes yes yes yes yes
Call: And the people Dey cry
Res: Yes yes yes yes yes
Call: Even most wey Dey disguise
Res: Yes yes Yes yes yea
Call: We don tire for Dem lies
Res: Yes Yes yes yes yes
Call: Wetin we go do this dirty ooh
Res: wash wash wash wash wash
Call: Abolish am
Res: wash wash wash wash wash
Call: Remove am
Res: wash wash wash wash wash
Call: Make we put Dem for Dustbin
Res: wash wash wash wash wash
Call: I say Wetin we go do this dirty ooh
Res: wash wash wash wash wash
Call: Abolish am
Res: wash wash wash wash wash
Call: Comot am
Res: wash wash wash wash wash
Call: Make we put Dem for Dustbin
Res: wash wash wash wash wash