INNOCENT BLOOD (Let it be known) Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2021
Lyrics
Call: Mohuru mohuru
Res: jagajaga tun ti de
Call: Mohuru mohuru
Res: jagajaga tun ti de
Call: Mohuru mohuru
Res: jagajaga tun ti de
Call: Mohuru mohuru
Res: jagajaga tun ti de
Bridge:
Blood na blood
You no fit escape him power
Him get him own power
Res: E no be water
When you shed man blood
You no fit escape him judgement
Him must to Dey judge you
Res: e tick pass water x 2
Verse 1
Make I tell you Wetin happen
Happen for Lekki toll gate
On October 20
Government massacre my people
Make I tell you Wetin happen
Happen for Lekki toll gate
On October 20
Government massacre my people
Some people Dey for charging spot
Some people Dey for media
Some people Dey fight for their right
Some people Dey fight for freedom
When government come oo
Dem come shed innocent blood
But the blood must to cry out against the people wey shoot them
Oya ooh ooh ohh
Chorus:
We must speak oh
If we truly want freedom for our land ioo
We no go disguise ioo because
Enough is enough x 2
Verse 2
Make I tell you Wetin happen
This one another story
After 3 days wey them shed innocent blood
My Gov con reach there
Him say him see camera
Camera wey no Dey
After 3 days
Federal government talk say na army
Army say na lagos state
Governor say nobody die
Them Dey push us to themselves
When government come ioo
Them con shed innocent blood
But the blood must to cry out
Against the people wey shoot them
Oya ooh oh ooh
Chorus:
We must speak oh
If we truly want freedom for our land ioo
We no go disguise ioo because
Enough is enough x 2
On October 20
Dem shoot innocent blood
Dem shoot innocent blood
Dem kill innocent blood
Dem kill innocent blood
October 20
2020 remember
Na that day government
Government massacre my brothers
October 20
Them shoot innocent blood
Dem just waste us like that
On October 20
October 20
Dem shoot innocent blood
Dem shoot innocent blood
Dem kill innocent blood
Dem kill innocent blood
Chorus:
We must speak oh
If we truly want freedom for our land ioo
We no go disguise ioo because
Enough is enough x 2