
THINKING LIFE Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Mehn I'm thinking life will
Be better someday eh
But I gas believe one day say e go better
And I no fit wait coz I know say time waits for no man
Mama said rely on nobody
Tobagbokan lewan oyo lo wa
So I buckle up my shoe
Da igboro ru bi zazoo
And you know this life's not cool
Don't backbite me and chop knuckle
Mama said my boy don't worry the Money is coming
And I feel blessed everyday when I get a prayer from my mummy
I go Dey take Igbo
Take shayo to ease my stress
Coz this young boy wey you see so aje e no fit settle for less
Mehn I've learnt my lessons not to rely on friends
Gbagbe gbo gbo molly yen
Oluwa nikan lole funi Layo se
As long as I'm still pressing
I know I go see blessing
Gucci and givenchy
Clear all the transaction wey still dey pending
Wetin you dey feel
Shey nah love you dey feel
If nah love you dey feel brother I'm happy for you
Wetin you dey feel
Shey nah love you dey feel
If nah love you dey feel brother I'm happy for you
Mehn I'm thinking life will
Be better someday eh
But I gas believe one day say e go better
And I no fit wait coz I know say time waits for no man
Mama said rely on nobody
Tobagbokan lewan oyo lo wa