DETERMINED freestyle Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2021
Lyrics
I don turn biggie man since I was 17
Wetin my eyes see for street mokiri ata mokiri kerosine
I go sha survive oh but ole lo ba omo je
If you no get money dem no go say hide your face
Dem go just say comot there
I know what I've been through in life oh
Hustle everyday every night oh eh eh
Just to survive oh
Ko easy funmi rara eh eh eh
But I was determined that I'm gon
Make it oh make it oh
E no easy coz if easy nah set up oh
Omo iyami aye yi dun like fries and ketchup
Ordinary garri wey you dey drink some people ready to pour sand oh malo loose guard Oh eh I hope you understand oh
I know what I've been through in life oh
Hustle everyday every night oh eh eh
Just to survive oh
Ko easy funmi rara eh eh eh
But I was determined that I'm gon
Make it oh make it oh
I know what I've been through in life oh
Hustle everyday every night oh eh eh
Just to survive oh
Ko easy funmi rara eh eh eh
But I was determined that I'm gon
Make it oh make it oh