Smile Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Gram
420
Dem say money no fii buy happiness oo
Buh me steady finesse ooo
Me and my guys no dey like stress ooo
Dem say money no fii buy happiness oo
Buh me steady finesse ooo
Puff puff pass make i feel my head oo
Ayy smile
Canadian loud made me smile
Puff lala gee make you fine
Ase i dey fine, i dey shine
Egbon i don high
Pop molly self esteem don high
Ayy no be childs
420 Gang with the vibe
Ararararararara
Orororororororo
Baby wan follow me go ahn ahn
Fela shrine blow igbo
Blow my mucanti no joy
Nobody fucc with the boy
Yunghizy na lomona
To n cruise kiri bi gomina
Always stay up with my blunt
Steady hustle omo no dull
Elemi loma last no go foor
The money e go choke we go ball
Smoking lala ina benz
I be stoner abeg no vex
Who dey rake for there? wey you press
You get voltage or you don lose your sense?
Ayy smile
Canadian loud made me smile
Puff lala gee make you fine
Ase i dey fine, i dey shine
Egbon i don high
Pop molly self esteem don high
No be childs
420 Gang with the vibe
Ayy smile
Canadian loud made me smile
Puff lala gee make you fine
Ase i dey fine, i dey shine
Ah don high
Pop molly self esteem don high
No be childs
420 Gang with the vibe
Dealer mi ti gboja wole
Buh deka shi de kalakuta
Alaye nimi sanwo mi pe
Eyen owa ni jeka waja
Dealer mi ti gboja wole
Buh deka shi de kalakuta
Alaye nimi sanwo mi pe
Eyen owa ni jeka waja
Ayy smile
Canadian loud made me smile
Puff lala gee make you fine
I dey fine, i dey shine
I don high
Pop molly self esteem don high
No be childs
420 Gang with the vibe
Dealer mi ti gboja wole
Alaye nimi sanwo mi pe
Eyen owa ni jeka waja