GOODLIFE Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Joly cook it
420
Let's get it
On God
Gram
Everyone need ah good life
But nobody wanna pass through stress
Everyday I vibe to life
Brother man make you no vex
Better know in this life
All progress achieved na your mindset
I do what's best for me in this life
I run my race and I believe in myself yeah
Mmm bam bam omo wonderful
You no go believe miracle wey wan happen
All my goons on deck igboro lami
Ni igboro aye omo gbogbo eyen wan mii
Call all em bitxhes make dem fall in the party
I'm off the kush the pills moving retarded
Moti de bayi omo sheyni mowa gba de oo
Won mo bi ti a de
Won tu n bere pe bo la de oo
So fun won pe ati lor ati lor ye
Omo ologo ti lor
Spread the word we don blow we don blow ye
Omo ologo gbera
So fun won pe ati lor ati lor ye
Omo ologo ti lor
Spread the word we don blow we don blow ye
Omo ologo gbera
Yeah
Na so me Dey run my thing
I know my people go like am like this
Joly pak on the beat
All of my OG's dem Dey like your beat
Eeh like you bam bam G
Lowkey I keep it classic
I'm the highest in the room so you follow my lead
Ki lo fe lo de oo wey you no go dance to my beat
Hustle hard and take a broke nihhga bitxh
I never switch side am forever real OG
I'm not too stoned I'm the General of 420
Dem just Dey feel my vibe whenever Dey on trips
Me I roll dem up smoke dem up
Opps know we living up
Standing on business am never giving up
Mix my coco am going to the top
Good life
Everyone need ah good life
But nobody wanna pass through stress
Everyday I vibe to life
Brother man make you no vex
Better know in this life
All progress achieved na your mindset
I do what's best for me in this life
I run my race and I believe in myself
Mmm bam bam omo wonderful
You no go believe miracle wey wan happen
All my goons on deck igboro lami
Ni igboro aye omo gbogbo eyen wan mii
Call all em bitxhes make dem fall in da party
I'm off the kush the pills moving retarded
Moti de bayi omo mowa gba de oo
Won mo bi ti a de
Won tu n bere pe bo la de oo
So fun won pe ati lor ati lor ye
Omo ologo ti lor
Spread the word we don blow we don blow he
Omo ologo gbera
So fun won pe ati lor ati lor ye
Omo ologo ti lor
Spread the word we don blow we don blow ye
Omo ologo gbera
Me I roll dem up smoke dem up
Opps know we living up
Standing on business am never giving up
Mix my coco am going to the top
Good life