Jo(Dance) ft. Kefa Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Kefapeter
Call mama sita
Say we dey
For orita
Music gimme ginger
My music run
Pass cheetah
I getti vibe
For brain wey
Dey gimme ginger
Africa nigga
Gimme the ginger
Emi majo
Emi ma dance
To the dance floor
I getti strings
On my ginger
My music travel
No visa
Feeling the vibe
Dem dey feel
All my banjo
Ask adebanjo
Say na me
Dey run up
Their ghetto
Shake ya body
Rock banana
Lick and blow yeah
Me touch ya body
Baby when you just
Go down low
Me wanna fuck
Your bombom
We dey ghetto
Ghetto put it in
Pull it out baby
You like am slow
Give it to me
One on one
Je ka jo
Hold me tight
Baby don't
Let me go
Shey you like
Am as your
Bobo just dey flow?
Can I have you tonight?
Baby let me know
Take me to your
Papa wanna buy you
Was on highway
Baby when you
Came through
Let me be
Your king
Let me be
Your baby boo
Love the way
You rock
Love your baby shoe
Emi majo
Emi ma dance
To the dance floor
I getti strings
On my ginger
My music travel
No visa
Feeling the vibe
Dem dey feel
All my banjo
Ask adebanjo
Say na me
Dey run up
Their ghetto
I say make
You tell omotola
Say me I
Wanna tola
Make e gimme
No more bother
Me I live my
Life unbother
I tell to
Her brother say
Na me be her butter
She gimme everything
Make I cool oo
Her tempo
Make she
Pray for my temple
I get many rumble
I wanna fight up
The rumble
Monimajo anikajo
Omoge wawawa
Jeka jo
Emi majo
Emi ma dance
To the dance floor
I getti strings
On my ginger
My music travel
No visa
Feeling the vibe
Dem dey feel
All my banjo
Ask adebanjo
Say na me
Dey run up
Their ghetto