Repete Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Awon da, awon re
Awon da, awon re
Awon da, awon re
Awon da
I wanna buy the bentley
Dey wanna feel
My blessings
Just like makaveli
They wanna
Show their belly
As dem see
Me for tele
Dem con dey vex me
And me I no care
For their body
I keep on
Moving the journey
I wanna get
The money repete
Like micheal
Jordan repete
I kill the show just
Like davido repete
Dey feel
My vibe repete
Dey feel my
Ginger repete
Dey like my action
Just like action
Bitter repete
They wanna
Know repete
Why I'm killing
The show repete
They don't know
I pray for blessing repete
Just to live my life repete
To right get it repete
And shayo tonight
Oh for life
Shomo kefapeter, for orita
Wey we dey call
Mama sita uhm oh
I getti plenty
Niggas wey dey
Gimme ginger
Forget say you
Know my sister oh no
Omo you dey gimme passion
I say you like my action
And I go give you caption
Oh no no
Na you get my money
Shomo rahmoni?
Make we con go see
Your mummy ah ye
Where you dey for easter?
Call your friend callister
Make una feel
My freestyle ah ye
Live good and jubade
Because of jah
Am living in a
Happy day, that's why i
Always pray, say say
I wanna get
The money repete
Like micheal
Jordan repete
I kill the show just
Like davido repete
Dey feel
My vibe repete
Dey feel my
Ginger repete
Dey like my action
Just like action
Bitter repete
They wanna
Know (Repete)
Why I'm killing
The show (Repete)
They don't know
I pray for blessing (Repete)
Just to live my life (Repete)
To right get it (Repete)
And shayo tonight
Oh for life
Awon re, awon da nibo?
Awon re, awon da gege
Awon re, awon da nibo
Awon da, awon da awon da
Awon re, awon da ah
Awon re, awon da ahn
Awon re, awon da eh
Awon da, awon da, awon da