![Rich Walk (Naija Version)](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/06/26/cc0c4b2361a6473d9b82c3df5d972f51_464_464.jpg)
Rich Walk (Naija Version) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
When you see me holla
Big girl dada
I be don dollar
So pull up in the hummer
I be dem mama
No tell me yawa
I fit jakpa
So no tell me yawa yawa yawa
I fit back off
No tell me yawa yawa yawa
I fit back off
No tell me yawa yawa
See my step rich walk
(Don't holla)
If you're not a rich boy
(Abeg back off)
If you no get rich talk
(Ye ye)
It's all about the bag walk
Ye ye
Ye ye
It's all about the rich walk
Ye ya
It's all about the rich walk
Ye ya
Me no rich you know
Broke right now
But rich tomorrow
Me no fit shout like this yeah!
Make you hustle no ritual
Drop the crap chat
Me no care about shit talk
Me no rich yet
But went to babalawo
For the deal yet
Ngbe mbiara nogbe
Holla big girl
Maka enweremu oge
Achoghom nonsense
Wild life chat
See my step rich walk
(Don't holla)
If you're not a big boy Abeg back off
(Back off Back off)
If you no get rich talk
Ye ye
It's all about the bag walk
See my step rich walk
(No holla)
If you're not a rich boy
Ogbeni back off
If you no get rich talk
Back off
It's all about the bag walk
Ye ye
Ye ye
It's all about the rich walk
Ye ya
It's all about the rich walk
Ye ya
It's all about the rich walk
It's all about the rich walk
Ye ya
Ye ye ye ye ye
It's all about
It's all about the rich walk ye ya
Ye ye ye ye ye
It's all about the rich walk
Ye ya