Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Hey hey hey hey hey hey

I dey my own but dem dey jealous

Jealous

Jealous

As I enter the place

They wan pour me fire (hey ya)

Holy father

Lit my fire (ah ah ahn)

Back them down

They no wan free me

Person go dey, dey wan kill me

Shey you really wanna see me?

Mi post on my status demma view me


Kilode eh!

When they see me demma say my name

I dey my own but dem dey jealous me

(Dem dey jealous)

Hey!

Back to back ama give them run

When e go sup

Ano give a fuck

Cause I dey my own na dem dey jealous me

(Dem dey jealous, jealous, dem dey jealous me)


Oooooh……..Holy father

I call on thee

Save me now

Save me now

I gat so many

Come to my aid

Come to my aid

They wan give me sumtin

Make I kolo, make I kolo

Kolo, kolo o

Come to my rescue

Come to my rescue

Give me answer


(Ke haga si kwa he ke?)


Kilode eh!

When they see me demma say my name

I dey my own but dem dey jealous me

(Dem dey jealous)

Hey!

Back to back ama give them run

When e go sup

Ano give a fuck

Cause I dey my own na dem dey jealous me

(Dem dey jealous, jealous, dem dey jealous me)


(No you go tok, na you go tire)

(No you go tok, na you go tire)

(Na you go tok, na you go tire)

(Na you go tok, na you go tire)

(Na you go tok, na you go tire)

(Na you go tok, na you go tire)

(Na you go tok, na you go tire)

(Na you go tok, na you go tire)

(Chanting)

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status