Jubadi ft. Unno Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Co
Ded
Boy
Tinba gbe sunmo e tan oh
(Wo wo oh)
Omoge sho ma bami foh
(Wo wo oh)
Cus I'm feeling your sexy body
E dey make me wan dey gaze
Girl I'm longing for your body
Girl I want to have a taste
Me I want to be champ
Cus your back be like heavyweight o
Slim waist, figure 8
On three, girl shake that waist oh
One time, arc your back
Two time, girl bend down low oh
On your Mark, get set
Three time girl shake that waist
(Oh oh oh)
Jubadi jo jo
Jubadi jo
Jubadi jo jo jo o
Jubadi jo jo
Jubadi jo
Omoge jo fun mi o
Jubadi jo jo
Jubadi jo
Jubadi jo jo jo o
Jubadi jo jo
Jubadi jo
Omo wa jo fun mi o
Wetin u do me I don't know
This your body be like lotto
They con dey look us like photo
The way you put it on me slow slow
She got me high like molly
But her mama think say she holy
When I'm cold, baby dey hold me
Make e be like magic control me
All my niggas are ballers
But you sef you bad for your area
Make i no go catch malaria
Baby come over, takeover
She carry vibe
She carry energy
She no do foul play
I no need penalty
She's my real one
She's not just anybody
She's a blessing
She be like testimony
Jubadi jo jo
Jubadi jo
Jubadi jo jo jo o
Jubadi jo jo
Jubadi jo
Omoge jo fun mi o
Jubadi jo jo
Jubadi jo
Jubadi jo jo jo o
Jubadi jo jo
Jubadi jo
Omo wa jo fun mi o
Got this one way back
Bad girl backside so crazy
She dey burst my mind
Her body dey cool my temper
But something lately
This girl has been a player