Desire ft. Clinton Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
CO DED BOY
Oh my lawd!
Shawty wanna put me on her trust
Lovie wanna gimme all her love
She said i should give her all my word
My world i love
Kilo desire
This your body dey inspire
Say make i carry you to my mama
All your error i go defend ham
Kilo desire
This your body dey inspire
Say make i carry you to my mama
All your error i go defend ham
Omo kilo desire
Cos your body e dey blow my mindy
Oya kilo require
I wanna fly you oversea-eas
Fly you on a bombardier
With my mama
I wanna givi you your desire
No go dey check ham
Oya tell my desire
Pe ko malo gbeni wa
Je ka sere o
Sare wa
Oh my dear
Baby go low
Gimme that thing
(Wo wo wo)
Oh maria
Ooh baby YOCO
(Eh)
Ahn ahn ahn
She dey make me yo o
Kilo desire
This your body dey inspire
Say make i carry you to my mama
All your error i go defend ham
Kilo desire
This your body dey inspire
Say make i carry you to my mama
All your error i go defend ham
Baby you dey make me happy
Nobody can come try this
All the girls for my street
Dem dey give me marking
But na only you wey go watch my film
Jo gbo temi
Baby kilo happen
I no go leave you falila
O tun wa ni ibadi nla
Kilo desire
So make you follow me go
I gat the doe
Baby bami fo
And we can do magic o
Moni kilo desire
Omo i came alone
But i go carry you go
So, ko bami jo
I love the way you bounce it o
Kilo desire
This your body dey inspire
Say make i carry you to my mama
All your error i go defend ham
Kilo desire
This your body dey inspire
Say make i carry you to my mama
All your error i go defend ham