Wotowoto (I Swear) ft. Dave Bills Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Some days are gone
Some days are coming
You won't have no one
O ma ku íwo ni kan
See, Nobody go ask you brother say you don eat?
No love anywhere shey you feel me?
Kosi ení ti o mo é
Them go put am for your body wotowoto I swear
Ah, I swear
No love
No love anywhere I swear
No love
Dem go put am for your body wotowoto I swear
I'm learning life, You know time flies and there is a reason why
You have to try, Make them no play you guy
You need to reason wise
Ko oní ile gbo ko sofun tó ko
Ko oní ile gbo ko sofun alejo
To the ones wey the show fake love o, dem go chop am wotowoto
Some days are gone
Some days are coming
You won't have no one
O ma ku íwo ni kan
See, Nobody go ask you brother say you don eat?
No love anywhere shey you feel me?
Kosi ení ti o mo é
Them go put am for your body wotowoto I swear
Ah, I swear
No love
No love anywhere I swear
No love
Dem go put am for your body wotowoto I swear
No go do like mumu for where you suppose to sharp, no go do like sabinus o
No go do like mumu for where you suppose to sharp, no go do like kamoru
No dey do like mumu for where you suppose to sharp, no dey do like sabinus
No dey look like mumu for where you suppose to sharp, no dey look like kamoru

I swear
No love
No love anywhere I swear
No love
Dem go put am for your body wotowoto I swear