Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Jerryboi makavely gan gan

Rhymes de lomo nuń


I'mma king to this Generation o

Zero competition

One thing you should realize

No matter how e be no be only you dey face depression

Just Try do well for yourself Pray make you no die when it's time to pick up

Blessings coming at the end

Put all your faith on God

Tell them no Dey tell person

Music be my therapy

Dem never notice me

Baba God Dey for me


E get the way this thing they do me for body

No pressure only money fit to ginger me

E get the way this thing they do me for body

No pressure only money fit to ginger me

Ginger me

Ginger me

Ma lo Koba mi

Jah grace is all over me


Tell why I go dull when man must to hustle up

Ti mo ti Jelo, E gbonun ki lo fe tun só

So many things wey man dey face

If you no dey you no fit relate

Steady grinding no holiday

Make I fit stack ko owo le pé

My pada try make money this time nah your time

No dey dull my vibes as you dey steady roll your dice gan gan

If you no get this money how you wan survive?

Money on my mind, I gat true love for my guys gan gan


E get the way this thing they do me for body

No pressure only money fit to ginger me

E get the way this thing they do me for body

No pressure only money fit to ginger me

Ginger me

Ginger me

Ma lo Koba mi

Jah grace is all over me

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status