
Brotherhood Riddim Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Oh oh
Hmm hmm hmm
Hmm hmm
Brother no dey para for me
If I offend you I'm sorry
If you ask me for money
And I say I no get,just believe
As you see me so I dey bleed
Me sef need money
But I no tell nobody
Me sef I get worries
Oh my brother
No dey vex for me
Me sef get some needs wey I never meet
So if I say I no get
No change am for me
If I get money
I'll surely give you
So my brother
I no fit vex for you
You know I dey for you
I really wish you good
I no fit ever shenk you
You know I got your back
I no go ever switch up on you my gee
Hmmm
Anybody fit need some help
If you get money people will surely need your help
It's just a normal thing
You should be grateful that you have
To ba lowo ran padi e lowo o
Ain't nobody wish to toro o
If your nigga ask you for some favor
Abegi do am no dey tewo o
Oh my brother
No dey vex for me
Me sef get some needs wey I never meet
So if I say I no get (So if I say I no get)
No change am for me
If I get money
I'll surely give you
So my brother
I no fit vex for you
You know I dey for you
I really wish you good
I no fit ever shenk you
You know I got your back
I no go ever switch up on you my gee
So my brother
I no fit vex for you
You know I dey for you
I really wish you good,hmm
I no fit ever shenk you
You know I got your back
Uhn uhn uhn,uhn uhn uhn
Uhn uhn uhn
To ba lowo ran padi e lowo o
Ain't nobody wish to toro o
If your nigga ask you for some favor
Abegi do am no dey tewo o