
Top Boy Riddim ft. 24vojo Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Hm hm hmmm
Yeah yeah
Yeah yeah yeah
Hm hm hm hmmm
I've got the sauce,I got the fire
Number one na me dey for the matter
All of the girls when they see me dem dey manya now
Them dey manya
How many Benz how many Beamer
How many girls dey for gate make them enter
How many drinks them go take I go buy am
I go buy am
Tell mr DJ
Play me some music
Help me numb the pain
Play me my new tape
Put it on replay
Bring it back again
I no fit stop I no dey tire
I go dey burst on every instrumental
I get people for my back wey dey pray for me
Them dey pray for me
And I still love my diva
I no fit stop to dey love my erima
When I dey down real bad na she dey for me
Yeah she dey for me
What is on your mind
No worries tonight
Baby free your mind
Hm hm
No dey dull my vibe (Uhn Uhn)
Dance with me tonight(Uhn Uhn)
Baby do you mind
I never get what I promised to my mummy
I still dey find where her body go dey manya ewu
I still dey find make her body go dey gyrate,no music
And I get no limit
Cause when I give them the melody
Them go dey vibe to the song them go manya ewu
So I pay no mind to the talk wey they talk,otu meji
Nje jeka fo bottle meji
As them dey pray make I fall I stand
Killing the rhythm all because I can
Jah made it happen I dey thank my stars o
It's been a minute that
I I I I I I had it on my mind
Say na good energy I want in my life
Make no body come dey try undermine o
No dey try undermine oo
I've got the sauce,I got the fire
Number one na me dey for the matter
All of the girls when they see me dem dey manya now
Them dey manya
How many Benz how many Beamer
How many girls dey for gate make them enter
How many drinks them go take I go buy am
I go buy am
That girl she dey do the things wey I just dey like
As she dey turn that booty left and right
She wan use ikebe yen to spoil my life oo
Oh oh,oh oh
Oh oh oh
Oh oh oh oh