Chill Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Omosikator
Kpoki
Just like yesterday
Dem dey use us play
Small boy outta the zongo
Tofe fowo sere
Dem talk say he no get the mind
To fit hustle and shine
Thank God is mercyfull
The boy don dey smile
Awa kan chill o
The hustle is real o
Nothing wey dey bother man again
We don too see o
Awa kan chill o
The hustle is real o
Straight outta the zongo brother
Now we don dey chill o
Nothing dem fit tell me again
Sun don shine
Rain don fall man still dey
Everyday come turn holiday
Sweet feeling
Big chilling
Inner peace
Vasa dey for family
Tell me why I no go dey happy
All bad days don turn to memory
Awa kan chill o
The hustle is real o
Nothing wey dey bother man again
We don too see o
Awa kan chill o
The hustle is real o
Straight outta the zongo brother
Now we don dey chill o
Awa kan chill o
The hustle is real o
Nothing wey dey bother man again
We don too see o
Awa kan chill o
The hustle is real o
Straight outta the zongo brother
Now we don dey chill o