Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Because of you I don stop shina

Stop shina o


See wetin you cause

See wetin you cause

All the girls for my phone book I don block

See my heart dey cut anytime you call

E dey make me feel like say heaven won fall

I be rude boy I no get joy

Na because of you wey I turn good boy

Indaboski I no dey gree love

Afi'gba to get mi ewo (ewo)

Ewo ewo ewo ewo (ewo)

Hard guy don fall in love o ewo (ewo)

Ewo ewo ewo ewo (ewo)

Bad guy don fall in love o ewo


Na to settle with you I ready pump you bele

Now you gat me feeling like a lover boy

K'otokose I ready tell you pele

Only your smile dey give me heaven goosebumps

Serving breakfast in bed gat nothing on me now ewo

This your love don make me know the meaning of in-law ewo (ewo)

Ewo ewo ewo ewo (ewo)

Hard guy don fall in love o ewo (ewo)

Ewo ewo ewo ewo (ewo)

Bad guy don fall in love o ewo


This kind feeling wey I never feel before

Momajiyon if dem talk say I go love ye ye

Okan mi to fo wewe

But now I'm drunk in love

This kind feeling wey I never feel before

Momajiyon if dem talk say I go love ye ye

Okan mi to fo wewe

But now I'm drunk in love ewo (ewo)

Ewo ewo ewo ewo (ewo)

Hard guy don fall in love o ewo (ewo)

Ewo ewo ewo ewo (ewo)

Bad guy don fall in love o ewo (ewo)


Ewo ewo ewo ewo (ewo)

Hard guy don fall in love o ewo (ewo)

Ewo ewo ewo ewo (ewo)

Bad guy don fall in love o ewo (ewo)


This kind feeling wey I never feel before

Momajiyon if dem talk say I go love ye ye

Okan mi to fo wewe

But now I'm drunk in love

This kind feeling wey I never feel before

Momajiyon if dem talk say I go love ye ye

Okan mi to fo wewe

But now I'm drunk in love ewo

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status