Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2021

Lyrics

Focus on the future and I forget the past

Sometimes I look back and I sit down and cry, I say, why?

Why all those things be like that?

But I thank God for life

Na Him dey give me spirit to stay strong and move on

I dey work hard make family money fall

Me and my broski we gather and stand tall

Things rough we gather work make e smooth

We stay up 247, grind and hustle

Abeg dey your dey no go burst my bubble

Stay up all night see water for my eyes

Now I am locked up in my phone and my laptop

Toruń ba mu mo ma bosho

Noney no dey, I no go chop

It's a race to the top and when I get there I will never get off


You turn it down I will turn it up

You get me down I will get up

It's a race to the top and when I get there I will never get off


You turn it down I will turn it up

You get me down I will get up

It's a race to the top and when I get there I will never get off


ÒMò iya mi no be small thing

Nkan ti oju ti ti aje o ma shock mi

Mad o la gbo mi ke ma jo

Gift Knify re pelu rado

O jo ju mo la fin hustle

Ka lo bubble

Ti owo ba de Wo le

A ma gba dun oo

I do this shit everyday

Won so wi pe mo le make e

50/50 laye a ma stake e

Challenges o nò ma pe a ma face e

Oju yin lo ma shey ti Bosrado ma fi make e

Bad son of a good mother Bosrado ma lo je be

Ma fi rap pa awon rapper tò mo de ni gbe egbe

Nkan ti oju yin ba ti ri iya yin ke ya le be

Mo tò wo ni nu beat yen Bosrado mo tu je be

Mo ti só te le ri ni nu Orin mi wi pe mo ma make e...Ra


You turn it down I will turn it up

You get me down I will get up

It's a race to the top and when I get there I will never get off


You turn it down I will turn it up

You get me down I will get up

It's a race to the top and when I get there I will never get off


I can't even sleep in the night

I leave my eyes open past midnight

I'm tryna reason my own life

cause life is a race and I dey slack for back

Now guy, I look at my past and I laugh

Cause things I don go through don reach make I die

Hmm, I don hustle, I don break hand

Girls don break my heart and dey use me dey laugh (Hmm)

Sweats falling down from my head (Head)

Look up and I see the sun hitting hard (Hard)

Nobody tell me before I change my mind (Mind)

To double my hustle and now it's paying hard (Hard)

Poverty na vanity (Na vanity)

Money too na vanity (Na vanity)

But choose wisely, je ko ri e kpe

Mokan tonshe one day hustle go pay eh eh


You turn it down I will turn it up

You get me down I will get up

It's a race to the top and when I get there I will never get off


You turn it down I will turn it up

You get me down I will get up

It's a race to the top and when I get there I will never get off


You turn it down I will turn it up

You get me down I will get up

It's a race to the top and when I get there I will never get off


You turn it down I will turn it up

You get me down I will get up

It's a race to the top and when I get there I will never get off

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status