WYGD? ft. Y0L0bby GRNNDSON Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Tell me, wetin you go do (Ahan)
Tell me, wetin you go do (Ahan)
If you get this money now
Tell me wetin you go do (Ah-ahan)
Wetin you go do (Ahan)
Wetin you go do
If you get this money now
Tell me wetin you go do (Yuh zimmie)
Wetin you go do
Wetin I go do
I go comot from this Yabatech
Carry Maale put her in a Benz
Carry all my guys go flex
I go carry Kele put her for my yard
Drill am as I like
Give her back to back
I don't want stress, I wan live my life
Party as I like every night on a Friday
Pop in the club on Saturday
Go to the church put offering on Sunday
We no dey house, bro we dey on the highway
We going 250 on the highway
Vibes on vibes till the kingdom come
I no go fall, me I stand tall
Like Ronaldo I swear I must ball, sure
I swear enemies go shock, God
Tell me, wetin you go do (Ahan)
Tell me, wetin you go do (Ahan)
If you get this money now
Tell me wetin you go do (Ah-ahan)
Wetin you go do (Ahan)
Wetin you go do
If you get this money now
Tell me wetin you go do
Wetin you go do
Say Y0L0baby
I'll be outside them go see me
Fine fine kele carry like fifty
Ice on my neck I'll be dripping like Fiji
Cook like steph add some curry
Put my grandma in a brand new house
Big boy vibes, wake up excited
Tell my mandem make dem come gyrate
Pull up in convoys the cruise go crazy
Balance my balenciaga baby
All over the news headline my story
The greens I'm rolling
So don't you call me if it ain't bout the money yeah yeah yeah
Tell me, wetin you go do (Ahan)
Tell me, wetin you go do (Ahan)
If you get this money now
Tell me wetin you go do
Wetin you go do (Ahan)
Wetin you go do
If you get this money now
Tell me wetin you go do
Wetin you go do
Tell me, wetin you go do (Ahan)
Tell me, wetin you go do (Ahan)
If you get this money now
Tell me wetin you go do
Wetin you go do (Ahan)
Wetin you go do (ahan)
If you get this money now
Tell me wetin you go do
Wetin you go do
Wetin I go do
Wetin I go do
Wetin I go do