
Full Chicken Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2022
Lyrics
Full Chicken - Brain Jotter
...
wetin dey do dis one?
which one be true love is not about physical appearance is of the heart?
wetin concern me and your papa heart?
shey your heart dey shake ni abi your heart wan dey romantic?
Oga get out
wetin dey do this one
aboy normal
aboy tegbente
aboy normal
aboy te
wetin dey do this one
which one be you don't have sex on the first day, shey you no chop shawarma for the first day?
Oga off pant for me joor
wetin dey do this one.
Them never marry you, you dey call me side chick
well done
Full chicken.
You no get yansh you dey form bad bitch, normal, witch.
The light at the end of the tunnel them don cut am.
The horse for coat of arm them don sell am.
I promise to stand by you e don sit down.