
50 Shades Of Nyansh Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
50 Shades Of Nyansh - Brain Jotter
...
Brain jotter - 50 shades of ynash
Brain jotter:
I too like woman
I too like man way Dey handle woman way Dey carry back wether e dress or e no dress him body be like cardigan
I too like woman way the body bad like a bullion van make e carry ynash like tascha (wait wait) wetin happen
Which kind ynash you like ? I Dey like ynash way Dey sly flash
Way be say if e Dey walk pass you go Dey hear Kran kran like carcass
I Dey like ynash nah the prime fact
I Dey like ynash, on top the ynash I go spend my last card and your last card.
In fact ynash nah my habitat, infact make una leave me behind as long as I Dey see the ynash the back to back
See for my compound e get this girl way dem Dey background her back ground, she no be my girlfriend but she Dey break my heart, chai God (sorry, continue)
I Dey like ynash and the problem no Dey simple
Hookup like 8’o clock, dress up and go to work, make funds and spend it all, how all this people ( ah wait wait, but you don see elastic ynash? Wetin dey worry this one)
Elastic ynash, broad ynash, subtitled ynash. I have a type but I’m not selecting men I want them all, last last I go born a boy if I marry STEFFLON DON
nah the kind of wife I like, Kayode go live forever I fit pai on top the ynash
365 days I Dey travel to see fifty shades of (ynash), no matter how far I go like oxlade I go go back to the (ynash)
When I open my eyes I’m like nwandi wicked, but anytime I close my eyes una i Dey see nengi, I Dey see yemi alade, I Dey see terms, I Dey see white money babe, I Dey see Kelly
Ah God I too like ynash, make she no sabi book make she just get ynash, make she no sabi cook make she just get ynash, make she no get manners make she get ynash, I no need wife material I just need ynash, just give me ynash one big ynash(eh God, ah God ynash where are thou)
Big ynash, small ynash, nice one.
But you know the same ynash can cut your life short, but you know this ynash are nothing but distractions.
, bro you are rude, and nah this ynash Dey make your IQ reduce and I don’ think I can help you mister man I wish I could
Wetin dey ugh., wetin dey worry this one which one be say you can did I tell you, I tell you say I need help, I tell you say I like ynash you say I need help.
I need help is like a verb, I like ynash is like a present continuous tense. Oh oh oh oh you think say I be Dey find help, no I no need help I’m just telling you that I like ynash
( excuse me) present continuous tense, wetin Dey worry this one, in short I don vex sef, I no go even bring chorus again make una go use that white money song make una lap am there as the chorus( mister man) oga getat abeg