![Life drama](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/05/11/ef2d555fceeb4f999c9d0d758322a000_464_464.jpg)
Life drama Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Obrigado oh my lord oh
See they call me xunny with the vibe o
Ahhh ahhh ahhh
When i was young
Poverty fi mi se high five
I'm not alone
But the motor wey i enter nah one chance
The other night
Ewo
Ekelebe for don shoot I for don kpain
Water plenty pass my garri
But las las i go dey alright
Mama papa
With seven children under one iyara
Tell me Wetin you go do
If nah you my brother
My fine face don see many suffer
Oh oh oh
Oya pe mi bota
E be the reason i hustle dada
Lamentation go make dem tire
Yah no fit quench my burning fire
Oh oh
Tell me why i hustle
See as i dey push am lojo jumo
Oh ah eh eh
Sheybi ki'n ma ru
Make my money plenty
Mo se kan ra mo
Oh ah eh eh eh
O ja bo ko fo o
Omo nah bouncing
Oh ah eh eh
Sheybi ki'n ma ru
Make my money plenty
Mi o se sun le
Oh ah eh eh eh
You no fit give what you don't have
Dem no go force you to get sense o
Dem no teach me how to burn trees
So i cannot teach what i don't know
Yeba o yeba
If money no dey
Too much palava
Nah danger o danger
Obrigado oh my lord oh aye
Tell bad energy make them free me
Shoe get size i no be newbie
And i go win if you believe
Sheybi nah me know Wetin my eyes see with
Mama papa
With seven children under one iyara
Tell me wetin you go do
If nah you my brother
My fine face don see many suffer
Oh oh oh
Oya pe mi bota
E be the reason i hustle dada
Lamentation go make dem tire
Yah no fit quench my burning fire
Oh oh
Tell me why i hustle
See as i dey push am lojo jumo
Oh ah eh eh
Sheybi ki'n ma ru
Make my money plenty
Mo se kan ra mo
Oh ah eh eh eh
O ja bo ko fo o
Omo nah bouncing
Oh ah eh eh
Sheybi ki'n ma ru
Make my money plenty
Mi o se sunle
Oh ah eh eh eh
All of my people won sun le
Oh ah eh eh
Youngface o
He'll never ever sun le
Oh ah eh eh eh
Mamba 47
Eyan bangs ent gan o sun le
Oh ah eh eh
Omo baba pastor gan o sun le
Oh ah eh eh eh